Tumgik
#protestcampaign
bfnaija-blog ยท 8 years
Photo
Tumblr media
So now una dey get the clear picture?and una dey talk about how much I hate someone when am concerned about my people?pls don't get me wrong people because things wey my mind dey see sometimes my eyes self never see am yet What happens when both group cross roads? What happens? What happens? You can imagine the movie yourself.......it won't be comedy... Surely horror I will use this medium to advice @official2baba to abandon his #protestcampaign for the sake of the #people if Na Nigerians true true him dey concerned about #No2violence #OneNigeria #BFN
0 notes